Wednesday, February 01, 2006

UNILAG VOCABULARY...INCREDIBLE

You know "LAG" students have the darnest slangs and all.I mean if u in put thru,believe me you'd be lost in a heartbeat on a conversation with a couple of fellaz.We have our own grammer,i mean you need a dictionary to go thru it.I'd put u thru a lil conversation so you see wut i mean....
1st Guy:Bros yea.whats d dubbz for that 315 levelz?
2nd Guy:O boy,i never get the koko,i still dey try ajag/hijag am from one guy.
1st Guy:Guy,no dulling o.Dr Fash said we suppose drop every before 2pm.
2nd Guy:No long thing now,u sef parole small try find something
1st Guy:Nothing spoil,i jus one hail one guy for jaja,den i go buzz u know wetin dey pha.
2nd Guy:No smelliz/no shnizzy.
1st Guy:Abeg o,no smell me abeg o.Them gats share 5 point,u know every now...
2nd Guy:Haha...only God knows every
1st Guy:Omo u fit yan any but no dull me o,u know say i be ur own....
2nd Guy:E go be.